TINUBU DON COMOT FROM  NAIJA GO EUROPE FOR THREE WEEK HOLIDAY.  President Bola Ahmed Tinubu don comot from  Abuja today, ...
Na big fire don burst for Eda Plaza for Jabi, Abuja, and e don burn plenty building materials wey traders keep for di market.
Reported by Musa Antiketu,| Journalist for Obaland magazine. Nigerian singer and songwriter Lynox don officially start new ...
Baseball don dey become one of the biggest themes for South Korea entertainment industry, As more actors dey take roles ...
Cryptic pregnancy, wey some people fit describe for medical literature as unperceived or denied pregnancy, na pregnancy wey di person wey dey carry am no recognize until late for di gestation and, for ...
ROOMMATE PALAVA DON TURN BIG FIGHT AS ONE MOAUN STUDENT POUR HOT WATER FOR HER PADI BODI. Na serious kwata don burst for Fr ...
Di Governor of Akwa Ibom State, Pastor Umo Eno, don open door for South Korea make dem come partner with Akwa Ibom for ...
Police Don arrest one Female Students After Assault Video From Plateau Go Viral. Police for Plateau State don arrest some ...
TINUBU DON ORDER BIG CLEAN UP FOR NAIJA FOOTBALL. President Bola Tinubu don order make dem do comprehensive reform for ...
GUNMEN DON KILL DEKINA APC CHAIRMAN FOR KOGI STATE,AND DEM  CARRY ANOTHER PERSON GO FOR BUSH. Gunmen don shoot and ...
Fubara Don Hand NAF Fresh Runway to Chase Oil Thief for Rivers. Governor Siminalayi Fubara of Rivers State don officially ...